Burna Boy: Ye | Song-Factsheet

Streams


Song «Ye» von Burna Boy.

Fakten

Veröffentlichungsdaten: 2018 01 26 (Album)
Label: Atlantic
Songwriter Damini Ogulu
Produktion: Damini Ogulu
Genre: Caribbeana - Dancehall

Annotationen

Dieser Track wurde wegen dem Kanye West Album mit dem selben Namen auf Spotify gefunden und wurde so bekannt.

Personen und Querverweise


Burna Boy
Damini Ogulu
Damini Ogulu

Lyrics

[Intro] Yeah My nigga...die for nothing My nigga...die for nothing My nigga...die for nothing ........ Oluwaburna o (ehn ehn) Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye o Ye (ehn ehn) Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye o Ye (ehn eh) [Verse 1] This one na gbedu wey dey ja pata Me i no get time i dey da pa da Dada cover my face Calling me lagbaja Biggie man wey no dey wear agbada Ahn Ahn (Ad libs) [Chorus] My nigga what's it gon' be G-Wagon or de Bentley The gyaldem riding with me I no fit Die for nothing My nigga what's it gon' be G-Wagon or de Bentley The gyaldem riding with me I no fit Die for nothing [Verse 2] Make you know say Anything wey you do Dem must comentate (i can't coman kill myself) So anything wey i dey do I dey try to dey do am my way (i can't coman kill myself) Plenty plenty plenty suffer wey we face Just to make sure money dey [Pre-Chorus] But my people dem go say I no want kpai I no want die I no want kpeme I want enjoy I want chop life I want buy motor I want build house I still want turn up [Chorus] My nigga what's it gon' be G-Wagon or de Bentley The gyaldem riding with me I no fit Die for nothing My nigga what's it gon' be G-Wagon or de Bentley The gyaldem riding with me I no fit Die for nothing [Verse 3] Different things dem happening Schemes and packaging In er one night 4 shows am juggling Flow like the ocean My boat am paddling Shout out shina peller That's my bro; my family Frozen chains When it comes to money I dey concentrate Make i tell you straight You are not my mate If you be commissioner I be Head of state [Pre-Chorus] But my people dem go say I no want kpai I no want die I no want kpeme I want enjoy I want chop life I want buy motor I want build house I still want turn up [Chorus] My nigga what's it gon' be G-Wagon or de Bentley The gyaldem riding with me I no fit Die for nothing My nigga what's it gon' be G-Wagon or de Bentley The gyaldem riding with me I no fit Die for nothing [Outro] Oluwaburna o Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye o Ye (ehn ehn) Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye o Ye (ehn eh)